>>10935827Holy shit. I can't believe this exists either. Was the BBC hacked??????
"Researchers don discover one nearly complete 3.8-million-year-old skull of early human ancestor wey dey like ape for Ethiopia.
Wetin dem don torchlight so far dey make dem tink again about wetin dem sabi about how di first humans take evolve from ancestors wey resemble ape.
Wetin dem believe so far na say one ape wey dem call Lucy dey among species wey give rise to di first early humans, but dem fit tink am again based on dis new find.
Dem report dis discovery for di journal Nature."
WTF IS THIS?